Di Nigeria House of Representatives on Thursday pass one proposal for goment to create 31 new states on top di 36 states wey already dey exist for di kontri. Dis proposal, if goment implement am ...
Papa of di late Nigerian singer Ileroluwa Imole Aloba AKA. Mohbad say na till authorities determine wetin kill im son, na im dem go bury am. Mr. Joseph Aloba for exclusive interview wit BBC Pidgin ...